PROMOTE WITH US WITH WHAT YOU HAVE, CALL OR WHATSAPP ON 08160945765
I saw this video on Twitter and I can’t stop laughing 😂😂
Na only God know wetin happen for this church wey make both the Pastor (abi na G.O) and the whole congregation dey dance like this 😂
Don’t let me bore you guys with long talk, watch the video abeg.
Watch video below:-
Over here everyone 👇
As A Church Goer – Oya Drop Your Own Caption 😂😂
FOR ME:- When A Church Member Donates 50 Billion, na this kind dance na him you go see them dey rock 😂
Oya, let’s hear from you all.
Drop your comments.